LAGOS MARKET FIRE

3 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Early Mor Mor Fire Burn Ajegunle Clothes Market

By: Esther Ayoola Say one Early mor mor fire don destroy one-storey shopping complex, wey dey Ajegunle Boundary, Lagos, wia business pipo dey sell clothes. No life loss for di fire except for for plenty money, di Lagos State Emergency Management Agency, LASEMA ni dey konfamate dis tori. LASEMA Permanent Secretary, Olufemi Oke-Osanyintolu, explain say dem receive distress call around 2:40 a.m. and reach di scene by 3:22 a.m., but […]

todayJanuary 23, 2026 7

Local

Traders Dey Count Dia Loss As Fire Burn 26 shops for Bariga Market, Lagos

Di gbege happen just 24 hours after Lagos State Emergency Management Agency (LASEMA) do summit on how to handle emergency wahala for di state. For statement wey dem drop on Wednesday, LASEMA Permanent Secretary, Olufemi Oke-Osanyintolu, confirm di kasala. He talk say di fire for Bariga Market start around 4 a.m. and e waka fast go round di market before emergency people show face. Oke-Osanyintolu yarn say as dem reach […]

todayOctober 2, 2025 18

Local

MetroGoods Wey Worth Millions Naira Destroy As Fire Burn Lagos Market.

Swift intervention by Lagos State Emergency Management Agency, LASEMA, stop wahala wey fit don big disaster after fire burst for Bariga Market. Plenty shops burn finish before emergency people show to stop fire from scatter more. Nobody still sabi wetin cause di fire. Di thing happen for Tuesday, and early findings talk say fire start for one shop, then waka fast enter other shops because many stalls get wooden partition. […]

todayOctober 2, 2025 22

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app