LAGOS NEWS

6 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

How LSSTF And Police Use Helicopter Take Fly Check Area For Jaguda Boys Inside Lagos

By: Esther Ayoola Di Lagos State Security Trust Fund (LSSTF) don join hand with Lagos State Police Command and the Naija Police Air Wing touch light Lagos from air, patrols across di state to make sure say everywhere secure. Di Executive Secretary of LSSTF, Ayodele Ogunsan, naim yarn dis one put for dis one inside statement wey im release on Sunday. Ogunsan tuk say di waka wey dem do across […]

todayJune 1, 2026 8

Business

Speaker Obasa Explain Why Lagos Be Naija Number One Business Centre

By Ebi Oboko Speaker of Lagos State House of Assembly, Mudashiru Obasa,  don drop yarns, say Lagos go continue to push Nigeria economy forward, even though Abuja naim be di Federal Capital Territory. E yarn dis one when e receive new leaders of Lagos Chamber of Commerce and Industry wey Leye Kupoluyi lead come pay am courtesy visit for Assembly. Obasa explain how  Lagos still tey  be di best place […]

todayApril 17, 2026 14

Local

Keke driver don kpai dis one na as truck jam dem for Lagos, people come protest.

One serious road accident don kill one tricycle driver and many others don get injury for Oke Osho, Temu, Ejinrin, Lagos State. People wey see wetin happen talk say two truck drivers wey dey do race for road lose control, and na that cause di wahala. E gather say one of di trucks sidon waka comot from im lane come jam one tricycle plus one bicycle wey carry pure water […]

todayOctober 2, 2025 37

Local

How UNILAG Final Year Student Drown For Lagos Beach

No be true say UNILAG student drown as e try do backflip, Damilola Balogun, 400-level student for Department of Education, na ocean strong current carry am go for beach for Ibeju-Lekki.Balogun wey suppose start im teaching practice on Monday, na im be president-elect of Nigerian Universities Education Students Association, UNILAG chapter. Our correspondent learn say Balogun go di beach for Idado community with other executive members for handover get-together. e […]

todaySeptember 23, 2025 54

Lagos

Protester Collapse As Police Dey Fire Tear Gas For Tejuosho Market

One woman faint yesterday as police officers fire tear gas for Tejuosho Market, Yaba, Lagos. Dem use teargas scatter traders wey dey protest because light no dey for di market for long time. Passersby come help di woman come back, dem carry her go nearby hospital make dem treat her. Di traders protest because dem dey face extortion and di power blackout dey spoil dia business well well. Plenty people […]

todaySeptember 19, 2025 32 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds