Two Pipo Die, Two Injured For Early-Morning Accidents Across Lagos
By: Esther Ayoola Nor be small tin oh, Lagos State Traffic Management Authority (LASTMA) again don sama warning give motorists say make dem drive carefully after Two separate accidents for Lagos early mor mor on monday claim two lives and leave two others badly wunjured. Na for inside statement wey agency release give tori pipo, them give report that, The first crash happen around 2:30 a.m. for Otedola Bridge when […]