Lagos State Domestic and Sexual Violence Agency

1 Result / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/DSVA.webp

Lagos

Stop To Dey Beat School Childrensis- Lagos DSVA

Di Lagos State Domestic and Sexual Violence Agency don warn school principals and teachers make dem stop to dey flog school childrensis as punishment. Di agency tok dis one for meeting with school heads for Education District IV, wey hold for Lagos City Senior School Hall, Sabo-Yaba. Di Executive Secretary of di agency, Mrs Titilola Vivour-Adeniyi, say dem must protect childrensis from all kinds of violence, including beating for school. […]

todayNovember 5, 2026 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds