Lagos Fire Service Launch Marshal Club, Do Safety Training
By: Esther Ayoola Lagos State Fire and Rescue Service don launch Fire Marshal Club and carry out Safety Walk to waka town make pipo sabi how to prevent fire and respond in emergency. Say, di awareness waka start from dia headquarters for Alausa, Ikeja, pass Ikeja Fire Station, then return headquarters on Sunday. According to di Controller General, Margaret Adeseye, di way fire dey worry Lagos, too much, however cases […]