Lagos street trading punishment

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

21 People Don Get 44 Months Community Service For Street Trading For Lagos

Lagos State Task Force don announce say dem don sentence 21 people wey dem arrest for street trading, illegal bus stop operation, unauthorized ticketing, and blocking of public road. Di people wey dem catch, 15 men and six women, chop total 44 months of community service from mobile court after serious clean-up operation for Iyana-Iba and Ojo side. According to di Task Force spokesperson, Raheem Gbadeyan, di exercise target traders […]

todayOctober 10, 2025 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app