Trailer Buy Waka Go Jam Two Buses for Berger, Wunjure Five
No be small eruku burst for Berger bus stop Lagos, say one trailer go do eye-service jam two commercial bus, wojure five pipo yangayanga for ground. Lagos traffic pipo naim rush go rescue di victims carry dem go hospital, while police come pack di broken motor go station make investigation start. LASTMA oga Olalekan Bakare, sef konfamte dis mata, wia e tell di victims family sorry. Bakare konfam say, di […]