Train Jam Car For Lagos, But Di Driver Escape Wunjure
By: Kofoworola Olayinka Ehwooo, make God shout for satan, na so devil one bin take di life of One 55-year-old driver, but hin escape with serious wunjure after train jam im Honda car for PWD railway crossing for Lagos. according by lagos traffic oga, Olalekan Bakare-Oki, Di train bin dey go Agege when di askident happen, and di car spoil wetin nor good. Beofr LASTMA officials and security men rescue […]