How Lagos Govo Dey Ginger Mehn To Give Youths, Leadership Position
By: Esther Ayoola Oga Govo of Lagos State, Babajide Sanwo-Olu don declare say make leaders dey try carry youths along, as e dey important for national development. E tuk dis one for Abuja Dialogue 2026 wey dem hold for State House Banquet Hall, Abuja. Di programme na di Office of Vice President and Lateef Jakande Leadership Academy organise am, with theme wey tuk say youth leadership na important structure for […]