Lagos Lawyers Back Gorment Waka To Stop Street Begiebegie
By: Mariam Ajayi Lagos lawyer association don back di new law wey gornment wan use clear beggars and agbero boys commot for road. Lagos NBA Chairmo, Oga Uchenna Akingbade, naim sorosoke dis mata inside one public hearing ontop di 2026 Street Urchins Prohibition Bill. Di lawyer boss cry out say di wahala long pass Lekki-Epe expressway, as e beg gornment make dem sharp-sharp declare total emergency for all those area […]