Lagos

Lagos Lawyers Back Gorment Waka To Stop Street Begiebegie

todaySeptember 18, 2026 1

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Lagos lawyer association don back di new law wey gornment wan use clear beggars and agbero boys commot for road.

Lagos NBA Chairmo, Oga Uchenna Akingbade, naim sorosoke dis mata  inside one public hearing ontop di 2026 Street Urchins Prohibition Bill.

Di lawyer boss cry out say di wahala long  pass  Lekki-Epe expressway, as e beg gornment make dem sharp-sharp declare total emergency for all those area before agbero turn commuters to ATM.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds