Big Forest Fire and Smoke Dey Choke Indonesia, Malaysia And Singapore
By: Ayobami Dada Big forest fire for Indonesia still dey burn evenas plenty aeroplane and thousands of pipo wey dem send go fight am never fit quench di fire, and bad smoke don cover parts of Indonesia, Malaysia and Singapore for weeks. Indonesia Cabinet Secretary Teddy Indra Wijaya say dem dey use aeroplane and workers for ground to fight di fire, push di smoke back and protect people from di […]