Middle East peace efforts

2 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Iran, US Set Tuk For Istanbul To Avoid War

By: Esther Ayoola Iran say dem dey hope for progress to start nuclear tuk wit US again. Some people dey tuk say di Iran president don order make dem revive di negotiations. Tehran dey look tori wey some countries for di area bring come and dat e don reduce tension wit Washington. Reuters Report, say US and Iran go meet for Istanbul on Friday, US envoy Steve Witkoff and Iran […]

todayFebruary 3, 2026 4

foreign

US, Israel Clash As White House Push Phase Two Gaza Ceasefire Plan

By: Rilwan Agbomeji Say like dis, like dis, White House wan move pass phase one of Gaza ceasefire for January, but Israeli PM Benjamin Netanyahu dey resist, and im resistance dey cause serious wahala. US dey plan make Palestinian technocratic government run Gaza daily affairs, as part of phase two of peace plan. Dem still dey prepare multinational peace council and international security force to manage Gaza work and security. […]

todayDecember 26, 2025 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app