Federal Gornment Wan Comot Attempt Suicide From Criminal Mata
By: Mariam Ajayi Federal Government wan start to comot criminal mata for attempt suicide, as Federal Executive Council approve Health Ministry position on di matter. Minister of State for Health, Dr Iziaq Salako, tuk dis for Abuja during 2026 World Suicide Prevention Day commemoration. E say di proposal go now move go National Assembly for lawmakers to begin necessary legislative process. Salako argue say pipo wey dey face mental health crisis […]