OBODO NAIJA

Federal Gornment Wan Comot Attempt Suicide From Criminal Mata

todaySeptember 11, 2026 4

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Federal Government wan start to comot criminal mata  for attempt suicide, as Federal Executive Council approve Health Ministry position on di matter.

Minister of State for Health, Dr Iziaq Salako, tuk dis for Abuja during 2026 World Suicide Prevention Day commemoration.

E say di proposal go now move go National Assembly for lawmakers to begin necessary legislative process.

Salako argue say pipo wey dey face mental health crisis need care and support, not punishment.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds