Presido Don Drop 100 Million Naira House Loan For Nigerians.
Presido Bola Ahmed Tinubu don open one new 100 million naira house loan plan for Nigerians wey qualify, with steady 9.75 percent interest wey pesin fit dey pay small-small reach 20 years. Inside wetin e yarn for him verified X handle on Tuesday, November 17, 2026, Presido Tinubu press mouth say any Nigerian citizen from 21 years old upward wey get steady work or business cash flow fit chop from […]