Wike Say Tinubu Give Makinde N50bn Despite Political Wahala
By: Ayobami Dada FCT Minister, Nyesom Wike, don tok say, Presido Bola Ahmed Tinubu do wetin e fit do to support Oyo State Gofnor, Seyi Makinde, even after di political wahala wey happen between dem after di 2023 election. Wike tok dis for TV siddon tok on Monday, as e answer question on whether Tinubu treat Makinde well despite di support wey di Gofnor give am for di 2023 presidential […]