national security Nigeria

3 Results / Page 1 of 1

Background

National

Presido Tinubu Hold Emergency Security Meeting Wit Service Chiefs

Wi oga Presido, Bola Tinubu don hold closed-door meeting for Presidential Villa, Abuja with Chief of Defence Staff Olufemi Oluyede and one French General. Say di meeting, na part of beta collaboration to tackle Naija security wahala wey dey ground. Di President sti do emergency security meeting,  join all service chiefs and intelligence heads wey dey di country.   People wey attend include Army, Navy, Air Force chiefs, DSS, NIA […]

todayApril 14, 2026 5

National

Vice Presido Declare Say No Shakement For Security Mata

By: Esther Ayoola Vice Presido, Kashim Shettima don make am clear say security for Naija sti be top priority for gornment, as pipo dey worry about rising insecurity. Oga Vice presido tuk am on Monday for Abuja during one ogbonge book luanch, wia im go do Special Guest of Honour. Shettima laud di mata for everybody to hear for di event say, na sti gorment responsibility to protect citizens and […]

todayMarch 31, 2026 8

National

Tinubu Put Troops For Highest-Ever Red Alert

After series of attacks for Borno, Kebbi and Kwara inside few days, wey people die and others get kidnapped, President Bola Ahmed Tinubu don put troops on di highest-ever red alert. E don also direct dem make dem rescue di 24 abducted schoolgirls for Kebbi immediately. Tinubu shift im planned G20 and AU-EU trips to South Africa and Angola to handle di security matter personally. Vice President Kashim Shettima return […]

todayNovember 20, 2025 7

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app