Akpata Say AI No Fit Replace Courtroom Argument
By: Damilola Adekunle Olumide Akpata tokĀ say pipo wey wan succeed for law must sabi build strong argument and convince pipo, as AI no fit replace human courtroom skills. Akpata, wey be di 30th President of NBA, tok dis for Port Harcourt for di NDDC 2026 Moot and Mock Trial Competition for law students across Niger Delta universities. E commend NDDC for di competition and tell universities to establish moot […]