NEC

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

NEC Approve 112 Emergency call Number Fix Naija Disasters

Naija National Economic Council (NEC) wey Vice Presido Kashim Shettima dey chair, Inside dia 157th virtual meeting, don approve 112  national emergency number. Say dis one sef go  make emergency response faster and remove delay during danger or disaster time. According to di number two man, di new numbers go hellep people for anywhere for Nigeria get quick response when emergency hapun, anytime and anywhere.

todayMay 1, 2026 1

OBODO NAIJA

ADC Tackle APC Over Security Wahala

African Democratic Congress don accuse di All Progressives Congress say  dem don make insecurity worse for country. ADC chairmo, David Mark and tuk, tuk Bolaji Abdullahi ni tuk dis one on Wednesday for NEC meeting wey  dey hold for Abuja. According to di two senior men  gornment never handle security mata wella, explaining how dem wan take parrol for 2027.

todayMarch 26, 2026 12

Politics

Anti-party: Why Wike and Others No Get Punishment For PDP NEC Meeting – Reps Caucus Chairman, Agbedi

Hon. Fred Agbedi, Chairman of South-South Caucus for House of Reps, talk why former Rivers State Governor, Chief Nyesom Wike, no get punishment for PDP National Executive Committee (NEC) meeting wey happen for Abuja on Monday. Agbedi talk say Wike no be only person wey dey do anti-party work inside PDP. Plenty other big men for the party still dey support the current government. But now, PDP don sabi the […]

todayAugust 26, 2025 23 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds