UK Don Jail Nigerian Doctor For $268,000 Fraud
Di United Kingdom National Health Service Counter Fraud Authority don announce say dem don secure three-year jail sentence for Nigerian doctor, Richard Akinrolabu, over fraud wey involve false representation to di tune of £268,000. E be trust grade specialist registrar for obstetrics and gynaecology for Princess Royal University Hospital, and between 2018 and 2021, Akinrolabu dey give excuses say e sick and no fit work night shifts, but e dey […]