Lagos

Lagos State House of Assembly Finish Demolition Investigation For Waterside Communities.

todayMarch 6, 2026 41

Background
share close

Lagos State House of Assembly don finish investigation on demolitions wey hapun for three water side communities like Makoko, Sogunro, and Oko-Agbon.

Oga  Chairmo of di ad hoc committee, Noheem Adams, yarn dis one on Thursday during stakeholders’ meeting for Lagos.

Different community representatives tuk different things, some want compensation, while others dey push for permanent relocation.

Say, di  committee go submit all di findings and dia positions to di Speaker and di 40-member assembly go  hellep solve di mata.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

Similar posts

Lagos

Man Chop Life Jail After Sexual Assault On 6-Month-Old Pikin For Lagos Court

Justice Rahman Oshodi for Ikeja Sexual Offences and Domestic Violence Court don sentence one man, Victor Dickson, to life imprisonment, sake of say, e rape im neighbour 6-month-old pikin. Di judge tuk say prosecution show strong evidence wey prove di sexual assault case, pass reasonable doubt. Court also say, all […]

todayApril 14, 2026 4


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app