Nigeria alcohol regulation

2 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Alcohol Dey Encourage Banditry, E Dey Destroy Brain And Kidney

By: Damilola Adekunle NAFDAC DG, Professor Mojisola Adeyeye, don warn pipo say alcohol fit damage important organs for pesin bodi. She tok say na because sachet and small PET bottle alcohol don become too common, NAFDAC ban alcohol wey dey below 200 millilitres. Adeyeye tok say even as some pipo  no dey  happy as dem ban am, Nigerians still dey worry about how alcohol fit affect di  future of dia […]

todaySeptember 9, 2026 13

National

NAFDAC Don Stop People Make And Sell Sachet Alcohol

NAFDAC don order total ban on production and sale of alcohol wey dey inside sachet and small PET or glass bottles wey get less than 200ml. Di agency yarn say manufacturers, distributors and sellers must comply before next month, and dem no go give extension again. Di Senate don tell NAFDAC make dem enforce di ban within di set timeframe. NAFDAC DG, Prof. Mojisola Adeyeye, wey announce di order for […]

todayNovember 12, 2025 20

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds