Nigeria banditry update

1 Result / Page 1 of 1

Background

National

99 Percent Of Bandits Wey Dey Operate For North Na Nigerians — Security Expert

Security and intelligence analyst Yahuza Getso talk say almost all bandits wey dey operate for Nigeria North-West and North-Central na Nigerians, and security agencies sabi dia names and where dem dey. Getso yarn dis for Channels Television Morning Brief on Wednesday, talk say, “99.9% of di bandits wey dey North-West and North-Central Nigeria na Nigerians. We sabi dem, we sabi who dem be, we sabi where dem dey. Dem no […]

todayNovember 19, 2025 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app