Nigeria fuel market

2 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Fuel Sellers Say Dem Go Lock Pump If FG Control Price

Problem dem say e nor dey finish oh, dat Fuel marketers don sama beta warning give federal gorment say, if dem get two head, try am, control dia petrol pump price, dem go luck filling station. Oga tuk, tuk, IPMAN, di fuel sellers, Chinedu Ukadike, naim use im yamchop mouth tuk dis one, say dem nor go accept any policy wey go force dem sell fuel for fixed price. Di […]

todayJuly 1, 2026 11

National

Dangote Refinery Talk Say Price Cut Na Wetin Make Pump Price Fall

Dangote Petroleum Refinery don clear say di recent reduction wey oil marketers do for pump price no be because Federal Government reverse di 15 per cent import tariff. For statement wey dem release on Monday, di refinery talk say di tori wey dey link price cut to tariff reversal na fake news, wey dey mislead people and no match wetin dey really happen for market. Dem yarn say di reason […]

todayNovember 17, 2025 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds