Nigeria vs Senegal

2 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Super Falcons Show Power

Nigeria Super Falcons show say dem ready oh for WAFCON 2026, beatingĀ  Senegal 3-0 for dia second friendly match for Ikenne, Ogun State. Di win complete double victory for di African champions after dem first beat di Teranga Lionesses 2-1 on Friday. Coach Justin Madugu and im players dominate di game from start to finish, create plenty chances even though Senegal defence try hold ground for first half. Di result […]

todayJune 9, 2026 9

Sport Yarns

Super Falcons Land Camp, Ready To Show Senegal Pepper For Friendly

By: Esther Ayoola Super Falcons players don begin baf enter camp for Ikenne, Ogun State, as dem dey prepare for two friendly matches against Senegal before WAFCON. Dis one dey happen after Naija Football Federation (NFF) release di names of 23 players wey di head coach, Justine Madugu, select for di big matches. Top stars like captain Rasheedat Ajibade, goalkeeper Chiamaka Nnadozie, and veteran striker Asisat Oshoala all dey inside […]

todayJune 1, 2026 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds