Sports

Super Falcons Show Power

todayJune 9, 2026 3

Background
share close

Nigeria Super Falcons show say dem ready oh for WAFCON 2026, beatingĀ  Senegal 3-0 for dia second friendly match for Ikenne, Ogun State.

Di win complete double victory for di African champions after dem first beat di Teranga Lionesses 2-1 on Friday.

Coach Justin Madugu and im players dominate di game from start to finish, create plenty chances even though Senegal defence try hold ground for first half.

Di result don boost di team confidence as dem dey prepare for di Women’s Africa Cup of Nations for Morocco.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds