Nigerian politics today

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

FCT Minister and Oyo State Govo banter words to control PDP

By : Jolayemi Olajide FCT Minister, Nyesom Wike don challenge Seyi Makinde faction of Pipos Democratic Party, PDP say make dem open official party account and secretariat if dem really get control of di party structure. Wike tuk dis wan during live media chat for Abuja dis week, say di rival group no get legal power to run PDP matter as court don already settle the case. Governor Makinde on […]

todayMay 7, 2026 12

Lagos

I No Get Rift With Abiodun – Govo Sanwo Olu

By: Esther Ayoola Lagos State Govnor, Babajide Sanwo-Olu, don come out clear tuk wey no true on top beef marras between am and Ogun State govrnor, Prince Dapo Abiodun. Na lie lie tuk, according to am. Di Govo yarn di tori straight for statement wey im media oga, Gboyega Akosile, drop yesterday. Sanwo-Olu con yarn say, make people calm down because nothing like dat dey happen at all, say both […]

todayJanuary 9, 2026 18

National

Rivers Govo Fubara Katapot From Pdp to Apc

By: Rilwan Agbomeji Rivers State Govo, Siminalayi Fubara, don catapot imself from di pipos democratic party to di All Progressives Congress on Tuesday. Di govo by imself, for imself and im pipo announce di move for Government House, Port Harcourt, just few days afta 17 PDP lawmakers also cross carpet to  di APC. Fubara say im even meet President Bola Ahmed Tinubu to inform am about wetin dey shelle for […]

todayDecember 10, 2025 15

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds