NNPCL

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

NNPC Target Over 600 Trillion Cubic Feet Gas Reserve

By: Mariam Ajayi NNPCL don tok say e wan turn Naija to major gas hub for di world, using plenty gas take boost industry and export. NNPC Executive Vice President for Gas, Power and New Energy, Olalekan Ogunleye, tok dis one yesterday, Monday, September 14, 2026, for di 2026 Gas Technology and Exhibition Conference, GASTECH, for Bangkok, Thailand. Ogunleye say Nigeria get over 215 trillion cubic feet of proven gas […]

todaySeptember 15, 2026 14

OBODO NAIJA

Senate Vex Order Kyari Arrest

For Abuja, Senate Committee on Public don order security agencies make dem arrest former NNPCL Group Chief Executive Officer, Mele Kyari, after e fail appear before di committee hearing. Committee Chairmo, Senator Ibrahim Dankwambo naim lead di session wey dey touch light di allegation about ₦210 trillion wey miss road between 2017 and 2023. Some lawmakers say, make dem give Kyari anoda chance because reports say e dey Germany for […]

todayJune 11, 2026 13

OBODO NAIJA

Dangote Reject NNPCL Plan to Increase Refinery Ownership As Fuel Supply Boom

By : Jolayemi Olajide Dangote Reject NNPCL Bid To Increase Stake for Refinery as Fuel Supply RiseBaba Presido of Dangote Group, Aliko Dangote, don reveal say dem reject request from Nigerian National Petroleum Company Limited (NNPCL) to increase dia 7.25 percent stake for Dangote Petroleum Refinery Im yarn dis one during one interview wey happen on Wednesday with news pipo. Di billionaire businessman say im company nor dey change ownership […]

todayMay 14, 2026 29

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds