LAWMA Seal 25 Buildings For Okota Over Dirty Environment
By: Mariam Ajayi LAWMA don seal over 25 buildings for Okota because of dirty environment, as dem share 172 recycling bins give houses for Osborne Estate, Ikoyi. Di oga of LAWMA, Dr Muyiwa Gbadegesin, lead dem workers go clear plenty refuse wey people dump anyhow for Ago Palace Way, including road middle and around bridge. LAWMA carry compactor trucks, payloader, tipper trucks and street sweepers go clear di dirty place, […]