Shooting Stars Fans Vex, Say Make Coach Salisu Yusuf Comot
By: Kofoworola Olayinka Di Oluyole Warriors don win only one game for dia last six league matches. Dis kind resultĀ make dia fans vex wetin nor good. As di match finish, fans for di stadium begin shout, Salisu must go! Dem continue di chant as dem show say dem no happy with wetin di team dey do. Shooting Stars go meet Kun Khalifat for dia next league game. Di Oluyole […]