Sports

Shooting Stars Fans Vex, Say Make Coach Salisu Yusuf Comot

todayOctober 8, 2026 5

Background
share close

By: Kofoworola Olayinka

Di Oluyole Warriors don win only one game for dia last six league matches. Dis kind result  make dia fans vex wetin nor good.

As di match finish, fans for di stadium begin shout, Salisu must go! Dem continue di chant as dem show say dem no happy with wetin di team dey do.

Shooting Stars go meet Kun Khalifat for dia next league game. Di Oluyole Warriors go need win for dat match to stop di way dem dey lose since.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds