Ondo State Police

4 Results / Page 1 of 1

Background

south west

How Police Gbab Papa Wey Use Hot Iron Burn Him 10-Year-Old Daughter Private Part

By: Yusuf Abuh Ondo State Police Command don kramp one man wey dem dey call Amos Paul inside Owo on Thursday because he allegedly use hot iron burn him own 10-year-old daughter private part. Di command tuk, tuk, DSP Abayomi Jimoh, naim put dis for statement on Friday say di suspect do dis wickedness to punish di small pikin because she piss for bed. Police detectives naim con go rescue […]

todayJuly 17, 2026 3

south west

Police Clear Air Say No Security Threat Or Panic For Ondo LGA

By: Esther Ayoola Ondo State Police Command don clear di air say no shake-up, security threat, or any bad tin inside Odigbo Local Government Area at all. Di command image-maker, DSP Abayomi Jimoh, yarn dis one inside statement on Tuesday say all di sharpman doings and security check wey dem do show say di area dey clear. Because of dis one, di Commissioner of Police for di state, Felix Ohagwu, […]

todayJune 3, 2026 7

National

Police Arrest 29-Year-Old Ondo Man, Say Im Hide Human Bones For House

By: Esther Ayoola Police for Ondo State police command don do Rambo arrest one 29-year-old man, Awomehinde Tope, for Ile-Oluji area after allegation say im go thief im papa property. Police tuk, tuk person, Abayomi Jimoh, naim dey convasate dis mata  say di reason for di arrest be say, di suspect allegedly carry away tins like motorcycles, goats, palm oil, phones, gas cylinders, gold items and rugs from im father. […]

todayApril 24, 2026 15

National

Ondo Police Gbab Jaguda Rape Suspect

By: Esther Ayoola Ondo State Police Command dem waka one ogbonge waka arrest one 21-year-old man, Alabi Anthony, for allegedly raping and kpaing a woman, Olaseni Veronica, for Iboropa community, Akoko North-East Local Government Area. Command’s tuk, tuk, DSP Abayomi Jimoh, say di suspect dem go catch am following intelligence, and dat na di victim wey dem track her missing phone na dem take succeed gbab di suspect. Oga Jimoh […]

todayMarch 23, 2026 15

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds