Online scams

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

LSSTF Begin Campaign Against Rising Yahoo Yahoo

By: Esther Daniel Lagos State Security Trust Fund don advise Lagos residents and Nigerians make dem protect dia digital identity as cyber fraud dey increase for di country. Lagos State Coordinator of LSSTF Campaign Against Crime, Cultism and Other Vices, Dr. Oladimeji Moses, yan dis one during one youtube interview  on Saturday. According to am, figures from di National Bureau of Statistics show say more than 119,000 data breaches naim […]

todayJuly 20, 2026 14

National

EFCC Blow Whistle On Yahoo, Fake Air Ticket And Investment Scam

By: Esther Ayoola Di Economic Finance Crime Commission on Thursday don reveal new kpiance doings of yahoo and fake air ticket discount wey don rip hundreds of Nigerians dia billions of naira. According to report, One group dey run fake Airline Discount Scheme (ADS) to trap people, while another company, wey dem dey call, Fred & Farid Investment (F&F Investment), dey use fake investment plan take collobi naija pipo money. […]

todayJanuary 23, 2026 21

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds