ADC Disown Obi Say Im Registration No Follow
By Ebi Oboko One faction of the African Democratic Congress (ADC), wey Nafiu Gombe dey lead, don reject Peter Obi. Ontop yrnings with tori pipo, the ADC faction talk say Obi no follow correct procedure when e register for the party for Enugu. Di faction call demself di real leaders of ADC. U sabi say Obi announce dat, im ma don join ADC for event wey hold for Nike Lake […]