insert_link 1 Lagos Area Boys Brutalise Lagos Police Officer Say Im Go Thief By: Rilwan Agbomeji Di Lagos State Police Command don begin touchlight marras afta one viral video burst online, show how area boys dey manhandle one uniformed police officer over allegation say im go thief. Di clip, wey circulate on Wednesday, capture di officer as blood dey pour from im mouth as angry area pipo surround am like say dem get am for mind before. Shege promax just dey whaooo whaooo […] todayDecember 11, 2025 13 1