IGP Disu Say Make Dem Sack, Charge Police Wey Kpai Civilian for EffurunÂ
By: Esther Ayoola Di Inspector General of Police, Rilwan Olutunji Disu don order make dem sack and prosecute di police officers wey shoot one civilian for Effurun, Delta State. U sabi di internet dey hot dis week as a uniform olokpa go kpai one man by name, Mene Ogidi For press briefing wey hapun for Abuja on Wednesday, di IGP point finger for ASP Nuhu Usman as di main officer […]