Police Burst “Hustle Kingdom” Yahoo Academy For Abeokuta
Police Special Fraud Unit detectives don burst one alleged Yahoo academy for Oloke-Meji, Onikolobo, Abeokuta, Ogun State, where dem gbab eleven suspected internet fraud boys. Inside statement wey unit tok tok pesin for Ikoyi, Lagos, Ovie Kenneth Ewhubare, release on Monday, November 23, 2026, police tok say di boys confess say dem dey use foreign pipo details do online scam, while officers colobi 11 iPhones, three Samsung phones, eight laptops, […]