Remi Tinubu Beg Country Man Save Pregnant Women, Pikins
By: Mariam Ajayi Senator Oluremi Tinubu don raise alarm as pregnant women and pikins dey die anyhow for obodo Naija, calling on leaders and billionaires to help save lives. First Lady fire dis rifleĀ Federal Gornment unload 215,000 pakages forĀ pregnant womens, dat is, 40,000 mama food-support packs, plus 40,000 sets of newborn pikin clothes to share give poor mothers for every corner of obodo Nigeria. Mama Remi clear di […]