OBODO NAIJA

Remi Tinubu Beg Country Man Save Pregnant Women, Pikins

todaySeptember 15, 2026 1

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Senator Oluremi Tinubu don raise alarm as pregnant women and pikins dey die anyhow for obodo Naija, calling on leaders and billionaires to help save lives.

First Lady fire dis rifle  Federal Gornment unload 215,000 pakages for  pregnant womens, dat is, 40,000 mama food-support packs, plus 40,000 sets of newborn pikin clothes to share give poor mothers for every corner of obodo Nigeria.

Mama Remi clear di air say di wahala wey pregnant women and tiny pikins  dey face get ojemgbe head, so no single person fit run am alone without  team-work.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds