Real Madrid Splash €140m To Sign Yan Diomande
By: Yusuf Abuh Real Madrid don complete di signing of 19-year-old Ivory Coast winger Yan Diomande from RB Leipzig for deal wey fit reach €140 million, and di youngster don sign seven-year contract. Di tin bin dey be like say village pipo dey follow am for back, last last, di transfer, na BBC Sport report on Thursday say Diomande don become one of di most expensive players wey Real Madrid […]