Right Honourable Mudashiru Ajayi Obasa

1 Result / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/10/Obasa.jpg

OBODO NAIJA

Obasa Hail Tinubu On Top State Police Bill Marras

Lagos State House of Assembly Speaker, Right Honourable Mudashiru Ajayi Obasa, don hail Presido Bola Tinubu, Senate Presido, Godswill Akpabio and Speaker of House of Representatives, Tajudeen Abbas over dia effort to make sure say State Police become reality. Obasa tok dis one for inside plenary as Lagos Assembly support bill wey go change Nigeria Constitution to allow State Police. Na di Clerk of National Assembly send di bill give […]

todayOctober 28, 2026 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds