Wi Federal Gornment don porporly everywia, say dem don approve N70,000 transport allowance every month for public servants for di next six months starting from November, na hin di Federal Gornment
Dis transport allowance plan dey inside news statement wey di Director-General of Budget, Timi Yakubu, Labour Minister Dr Muhammad Maigari Dingyadi, Dr Garba Abdul S.U., and NLC Presido Joe Ajaero sign on Tuesday.
Dis na wetin comeout inside meeting wey wi federal gorment do with our Labour pipo.
However, NLC Assistant Seco-General, Chris Onyeka, react say even though di discussions with gornment bring better outcome, di whole deal still nor reach wetin dem dey expect.
Meanwhile, both parties agree to immediately setup a Minimum Wage Negotiation Committee to sort out di effective start date for di new national minimum wage.