OBODO NAIJA

Peter Obi Say Baba Tinubu Na Di Number One Gbeseman

todayOctober 28, 2026 3

Background
share close

Di Nigerian Democratic congress, presidential candidate, oga Peter Obi don scarra table again, dis time e break di leg join, say wi oga presido, Bola Ahmed Tinubu, na Leonardo, that naim be loaner in chief compare to oda gornment.

Say hin don collect loan so tey di loan dey choke sef, baba nor know.

Senior man obi porporly dis mata as hin go for campaign waka for Kogi state on Tuesday.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds