rita daniels

2 Results / Page 1 of 1

Background

Entertainment

Regina Daniels Mama Talk Say Ned Give Police Money Make Dem Beat Her Pikin

Actress Regina Daniels’ mama, Rita Daniels, don cry come out say billionaire senator, Ned Nwoko, give police money make dem beat her pikin dem. Di woman raise alarm say her children don dey suffer for police hand for over seven hours as she beg Nigerians make dem come to her rescue. Dis wahala start after Regina Daniels herself come out accuse her husband, Ned Nwoko, say him send police go […]

todayNovember 4, 2025 3

Entertainment

“You Dey Mad” – Regina Daniels Mama Scatter Ned Nwoko With Hot Words

Nollywood actress Rita Daniels, wey be mama to popular actress Regina Daniels, don blast her daughter estranged husband, Senator Ned Nwoko, say na im dey behind di arrest of her son, Sweezy. For one video wey surface for Sweezy Instagram Story, Rita Daniels vex scatter as she call out Ned Nwoko, accuse am of betrayal and use of power anyhow. She hold phone for hand dey para, talk say, “You […]

todayNovember 4, 2025 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app