Rita Daniels daughter marry Ned Nwoko

1 Result / Page 1 of 1

Background

Entertainment

Blessing CEO Drag Nigerians Wey Dey Blame Rita Daniels For Regina Marry Ned Nwoko

Relationship expert, Blessing Okoro aka Blessing CEO don drag Nigerians wey dey blame Rita Daniels for allowing her pikin, actress Regina Daniels, marry Ned Nwoko. Since Regina and Ned marital wahala don show online, some people don dey bash Rita Daniels say she allow her pikin enter polygamous marriage with older man. Blessing CEO come defend Rita, talk say plenty children at Regina age fit rebel and no dey hear […]

todayNovember 5, 2025 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app