rivers state politics

12 Results / Page 2 of 2

Background

National

Fubara Clear Supporters To Be Calming Down Following Impeachment Threat

By: Esther Ayoola Untop reactions, Rivers State Govo, Siminalayi Fubara, don clear im pipo say im ma nor dey worry bodi, dey tell dem not to panic even say political wahala carry beta trailer put for dia neck. Dis na di first time wey di govo dey appear publicly since lawmakers start di fresh impeachment plan. E yarn dis one on Sunday inside church service to mark 2026 Armed Forces […]

todayJanuary 12, 2026 21

National

Six Rivers Reps Kawasaki Go APC

By: Rilwan Agbomeji Based on di gbege wey dey inside di People’s Democratic Party, anoda set of PDP law makers precisely from Rivers State don buy waka enter di All Progressives Congress. Dis announcement follow di law makers sitting on Tuesday for Abuja. Di law makers include Solomon Bob, Victor Obuzor, Dumnamene Dekor, Cyril Hart, Blessing Amadi and Felix Nwaeke. According to source from di National Assembly, all six of […]

todayDecember 23, 2025 16

National

APC Officially Arrange Office For Fubara As New Member

By: Rilwan Agbomeji Di All Progressives Congress for Rivers State branch, don officially set table for oga Govo Siminalayi Fubara as di newest member wey Kawasaki from di PDP to APC. Like dis like dis , di state APC Chairmo Tony Okocha carry di mata for head like say na government work dey share share di govo left, right and center on top social media , dis one happen for […]

todayDecember 12, 2025 45

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds