Santiago Peña

1 Result / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/Paraguay-Presido.jpg

obodo oyinbo

Paraguay Presido Resign Because of Bank Wahala

Paraguay Presido, Santiago Peña, don announce say e wan resign  after di bank wey join with am collapse. E tok dis wan on on Thursday, November 5, 2026. Di wahala start when di bank collapse, and dia Central Bank lock am up, so about three million customers no fit touch dia money again. Di bank dey keep money for old people pension and some Gornment work too, na so pipo […]

todayNovember 6, 2026 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds