FIFA Presido Tuk Why AFCON Final Nor Sweet Am
By: Esther Ayoola FIFA Presido, Gianni Infantino don condemn some Senegal players, say why dem go waka comot from pitch on Sunday during AFCON final afta Morocco get penalty. Infantino tell sport reporter, say di behaviour of some supporters, players, and technical staff no make sense at sense and dat e nor show sportmanshi. U sabi say, Di incident happen as Senegal protest di referee decision, but Infantino dey say, […]