Sowore

3 Results / Page 1 of 1

Background

Politics

2027: Accord, AAC, SDP Candidates Unite Against Tinubu

By: Kofoworola Olayinka Accord, AAC and SDP presidential candidates on Sunday agree for Port Harcourt to work together against President Bola Tinubu ahead of di 2027 election. Gbenga Olawepo-Hashim, Omoyele Sowore and Adewole Adebayo say dem wan form a common opposition force to strengthen democracy and challenge political power. Di candidates say dem go mobilise youths, workers, women and other Nigerians, while dem dey plan how to structure di agreement […]

todayAugust 17, 2026 11

OBODO NAIJA

Sowore Tell Presido To Resign

Still on same mata, na Omoyele Sowore carry protester dey protest for wi decision headquarters, say make wi oga presido resign. Di senior man fry, fry mouth unto many tins for di Democracy day protest wey dem do for Abuja. According Sowore, security zero, food sef nor dey, say, Nigerians don lost dia democracy and dey demand back from di gorment.

todayJune 12, 2026 16

National

Sowore Face Court Over Anti-Tinubu Post, Comot On Self-Recognition

By: Rilwan Agbomeji Na big gbege shele for Abuja on Tuesday as Omoyele Sowore, land Federal High Court, dey face DSS on top wetin im yarn for post on social media say President Bola Ahmed Tinubu na “criminal.” Di mata serious as DSS drag am for five counts of criminal defamation, and even Meta (Facebook) plus X Corporation (Twitter) join di hot gbege as co-defendants. DSS yarn say Sowore dey […]

todayDecember 3, 2025 30

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds